Tuesday, 9 August 2016

NFF CONFIRM GERMONT ROHR AS NEW SUPER EAGLE COACH

NFF DON CONFIRM GERMOT ROHR WEY BE GERMAN NATIONAL AND WEY DON COACH GABON,NIGER PLUS BURKINA FASO BEFORE AND HE PROMISE SEY HE GO QUALIFY NIGERIA FOR 2018 WORLD CUP WEY NA RUSSIA DEY GO PLAY AM AND NA TWO YEARS HE GO USE COACH NIGERIA

No comments:

Post a Comment