RASHEED AYUBA WEY BE ALFA AND WEY DEY TEACH QUARAN AND WEY BE 42 BY AGE DON DEY POLICE NET FOR STEALING CARS WITH MASTER KEY AND NA MASTER KEY HE DEY USE AND NA ONLY FOUR CARS HE TALKED SEY HE DON STEAL THIS YEAR AND NA ONLY SIX CARS HE SELL TO ONE MR IGBEKELE WEY DEY LIVED FOR ONDO AND DEY DON ARREST BOTH OF THEM PLUS HE TALKED SEY NA JOHN WEY DEY BENIN REPUBLIC HE BUY THE MASTER KEY
No comments:
Post a Comment