Thursday, 25 August 2016
KANO ASSEMBLY ORDERS REMOVAL OF KWANKWASIYYA INSCRIPTIONS ON PUBLIC BUILDINGS
KANO STATE HOUSE OF ASSEMBLY DON TALKED SEY DEY SHOULD REMOVE INSCRIPTION WEY BE KWANKWASIYYA FROM PUBLUC BUILDINGS WEY DEY ALL OVER KANO STATE AND NA ALHAJI BAFFA BABBA-DAN-AGUNDI WEY DEY REPRESENT KANO MUNICIPAL CONSTITUENCY FOR KANO HOUSE OF ASSEMBLY AND WEY BE CHAIRMAN FOR COMMITTEE FOR EDUCATION INSIDE KANO HOUSE OF ASSEMBLY RAISED THE MOTION BEFORE ALL HONOURABLE COME SUPPORT AM PLUS HOUSE DON ASKED ALL THE 44 LOCAL GOVERNMENT TO COMPLY
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Professional European removal services from United Kingdom. We provide the relocation services all over the world! removals to belgium
ReplyDelete