Wednesday, 3 August 2016

CLERIC ARRAIGNED FOR RAPE IN LAGOS

MR WASIU LAWAL WEY DEY CALLED HIMSELF PASTOR,NATIVE DOCTOR AND IMAM AND WEY BE 42 BY AGE DON RAPE A WOMAN WEY BE 38 BY AGE WHEN THAT WOMAN COME ASK FOR SPIRITUAL HELP AND NA IKORODU THE THING HAPPEN AND DEY TAKE AM TO COURT WHERE HE TALKED SEY HE NO DEY GUILTY AND JUDGE DON ASK HIM TO PAY 200K WITH SURETIES FOR BAIL

No comments:

Post a Comment