RASHEED YUSUF WEY BE 39 BY AGE DON GET INTO TROUBLE AS HE DON DEY COURT TO EXPLAIN WHY HE COLLECT N530000 TO BUY MAST AND DIDNT DO IT BUT RUN AWAY AND WHEN JUDGE ASKED IF HE DEY GUILTY BUTHE SEY HE NO GUILTY AND JUDGE DON ASK HIM TO PAY N300000 BAIL AND TWO SURETIES IN SUM ALSO WHILE JUDGE DON PUT NEXT HEARING TO AUGUST 24
No comments:
Post a Comment