THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Thursday, 7 April 2016
ONE LOCAL GOVERNMENT FOR KADUNA STATE HAVE MORE GOLD THAN SOUTH AFRICA
GOVERNOR EL RUFAI NASIR WEY BE GOVERNOR OF KADUNA STATE DON TALKED SEY BIRMIN GWARI LOCAL GOVERNMENT WEY DEY KADUNA STATE HAVE MORE GOLD THAN ALL WHAT SOUTH AFRICA HAVE AND THAT IF WE SHOULD TAP IT AND INVITE FOREIGN INVESTOR TO TAP IT
No comments:
Post a Comment