AKWA UNITED DON SACKED THIER BELGIAN COACH BECAUSE OF WETIN HAPPEN FOR THIER LAST WHERE EYIMBA BEAT THEM FOR HOUSE BUT THIER CLUB CHAIRMAN,PAUL BASSEY TALKED SEY NA SUSPENSION DEY GIVE AM AND NA MONDAY 25TH OF APRIL GO START AND DEY DON ASK HIS ASSISTANT TO TAKE CHARGE
No comments:
Post a Comment