Monday, 25 April 2016

FG EXTENDS DRIVER LICENCE EXPIRATION TO FIVE YEARS

FEDERAL GOVERNMENT DON EXTEND THE TIME WEY GO TAKE DRIVER LICENCE TO EXPIRE TO FIVE YEARS AND NA BOBOYE OYEYEMI WEY BE OGA PATATA FOR FEDERAL ROAD SAFETY TALKED AM AND HE TALKED SEY PEOPLE WEY WANT THREE YEARS WILL PAY N6K WHILE PEOPLE WEY WANT 5 YEARS GO PAY N10K

No comments:

Post a Comment