MINISTER OF YOUTH AND SPORT,DON GIVE NIGERIA FOOTBALL FEDERATION CONDITION BEFORE HIRING FOREIGN COACH IN THE MEETING WEY DEY DO AT NATIONAL STADIUM ABUJA.THE CONDITION BE SEY IT MUST BE COMPETENT COACH PLUS WETIN HAPPEN DURING OLISEH MUST NOT HAPPEN AND DEY MUST GIVE REASON WHY FOREIGN GO PERFORM BETTER THAN LOCAL COACH
No comments:
Post a Comment