Tuesday, 5 April 2016

FAYOSE NA MASTER FRAUDSTER-TOPE ALUKO

TOPE ALUKO WEY BE FORMER SECRETARY OF PDP FOR EKITI DON TALKED SEY NA LIE SEY HE DON SETTLE WITH FAYOSE AND TALKED SEY ALL NA STAAGED PLAY AND THAT HE STAND  WITH WETIN  HE TALKED SEY HE HAPPENED DURING THE ELECTION WEY PUT FAYOSE AS GOVERNOR AND THAT FAYOSE NA MASTER FRAUDSTER

No comments:

Post a Comment