AS THE THING DEY LOOK HE BE LIKE SEY NIGERIAN OIL BARON WEY HIM NAME BE KOLA ALUKO MAY BE EXTRADITE FROM SWITZERLAND TO UK PLUS THE OFFICE OF ATTORNEY GENERAL IN SWITZERLAND DON RECIEVED REQUEST FROM UK FOR MUTUAL LEGAL ASSITANCE NA NATALIE GUTH OF THE OFFICE OF ATTORNEY GENERAL OF SWITZERLAND DEY YEARN SO
No comments:
Post a Comment