Thursday, 28 June 2018

SENEGAL OUT AFTER FAIR RULE

SENEGAL DON COMOT FOR WORLD CUP AFTER COLOMBIA BEAT THEM FOR THIER LAST MATCH AND NA THROUGH FAIR PLAY DEY COMOT AS DEY GET MORE YELLOW CARD THAN JAPAN WEY DEY GET THE SAME FOUR POINT.NO AFRICA TEAM DEY  WORLD CUP RUSSIA 2018 AGAIN

No comments:

Post a Comment