Sunday, 3 June 2018

POLICE DON INVITE SENATE PRESIDENT OVER OFFA ROBBERY

Offa robber don implicate senate president telling police sey them be political thug for senate president and Kwara state governor and 5 of them wey be  thier leader talk sey them be member of Youth  Liberation Movement wey people sabi as good boy and these leader be Ayoade Akinnibosun,Ibikunle Ogunleye,Adeola Abraham,Salawudeen Azeez,Niyi Ogundiran.The personal asisitant  on political to Governor of Kwara state mr Alabi Olalekan don dey police net after he want conceal the Lexus Jeep wey dey use for the robbery operation wey happen at offa,Chief Staff  to Kwara Governor Mr Yusuf  Abdulwahab don dey police net for trying to dodge evidence.Police don invite Senate President to come and defend himself against the allegation wey the five robbery suspect level against him

No comments:

Post a Comment