Tuesday, 8 May 2018

SEE WETIN HAPPEN TO ONE OF OFFA ROBBER

ONE OF THE ARMED ROBBER WEY ROBBED OFFA BANK DON DEY POLICE NET FOR ILORIN AND POLICE OFFICER BEFORE AND HIM NAME BE MICHEAL ADIKWU AND HIM BE CONSTABLE AND NA 2012 DEY DISMISS AM FOR POLICE FORCE WEY DEY ILORIN FOR MISCONDUCT.NA YESTERDAY DEY ARREST AM

No comments:

Post a Comment