Thursday, 31 May 2018

PMB MEETS SUPER EAGLE


President Buhari don meet the Super Eagle before they jet out to England to go play England before they will now go Russia for World Cup and Mikel Obi wey be Captain don talked sey he never happen before make dey don arrange allowance for them before tournament go start and President talked sey make them remember all Nigeria they thier back and they should not dissapoint Nigeria

No comments:

Post a Comment