MERCY AIGBE 7 YEAR MARRIAGE WITH HER HUSBAND LANRE GENTRY DON CRASH AFTER HER HUSBAND BEAT HER LAST WEEK AFTER DEY FIGHT LAST AND THIS NA WETIN SELE AFTER THE FIGHT WITH MERCY AIGBE GET WOUND FOR FACE
THIS NA THE MESSAGE WEY SHE POST FOR INSTAGRAM AND THIS NA MESSAGE WEY HER HUSBAND REPLY HER
MAY GOD SAVE THIER HOME.AMEN


No comments:
Post a Comment