Saturday, 15 April 2017

MAKE UNA SEE THE PHOTO OF MAN WEY USE CHARM ON OLOKADA

THIS NA THE PHOTO OF ELIAS ADEYANJU WEY PEOPLE SABI AS BOBO WEY USE CHARM TO BEAT IKOT ONOJA WEY BE OLOKADA BECAUASE THAT ONE TALKED SEY HE NO FIT CARRY AM FOR FREE NA IT MAKE BOBO BEAT ONOJA WITH CHARM AND CARRY OKADA

No comments:

Post a Comment