THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Friday, 24 February 2017
WE NO WANT SHERIFF AND MAKARFI-JIGAWA PDP
JIGAWA PDP DON TALKED SEY DEY NI WANT MAKARFI OR SHERIFF TO BE THIER NATIONAL LEADER AND NA ALHAJ AMINU JAHUN WEY DEY SPEAK FOR PDP FOR JIGAWA TALKED AM AND HE TALKED FURTHER SEY NA PDP GO WIN THE LOCAL GOVERNMENT ELECTION FOR JIGAWA
No comments:
Post a Comment