Monday, 13 February 2017

NA FOUR BOXES DEY THERE NO BE ONE

WHISTLE BLOWER WEY GIVE INFO ABOUT  ANDREW YAKUBU  HIDDEN FOREING CURRENCY DON TALKED SEY NO BE ONE BOX DEY THERE AND THAT NA FOUR DEY THERE AND THAT DEY DON TAKE THE OTHER THREE AWAY BEFORE EFCC STORM THE HOUSE ON FEBRUARY 3

No comments:

Post a Comment