Friday, 2 December 2016

GAMBIA PRESIDENT SENRD PACKING WITH VOTES


PRESIDENT YAHYA IAMMEH WEY DON RULE GAMBIA  FOR  22 YEARS  DON ACCEPT DEFEAT AFTER THE ELECTION RESULTS DON SHOW SEY HE GO LOSE TO ADAMA  BARROW  WEY BE DEVELOPER IN GAMBIA AND NA SINCE 1994 HE DON DEY RULED THEM

No comments:

Post a Comment