Thursday, 29 December 2016

WE DEY KAMPE-SHEKAU







SHEKAU WEY BE BOKO HARAM  LEADER DON TALKED SEY THEM DRY KAMPE AND THAT DEY ARE NOT CRUSHED PLUS THEM DEY WELL WELL WHERE THEM DEY ALL THIS NA HIM DEY TALKED IN NEW VIDEO WEY HE REALESED ACCORDING TO VANGUARD

No comments:

Post a Comment