Tuesday, 17 May 2016

PRESIDENT BUHARI SACKS IMMIGRATION BOSS

PRESIDENT BUHARI DON SACKED OGA PATAPATA FOR IMMIGRATION MR MARTINS ABESHI AND NA ON TUESDAY WEY BE 17 OF MAY NA PRESIDENT SACK AM AND STAFF OF IMMIGRATION DEY HAPPY WITH THIER REACTION

No comments:

Post a Comment