NLC AND TUC DON MEET TODAY WEY BE SATURDAY AND DEY DON ASK BUHARI TO REVERSE THE PETROL TO OLD PRICE OF N86.50 BECAUSE THIS NO BI WETIN HE PROMISE AND HE DON PROMISED SEY HE NO GO REMOVE THE SUBSIDY.DEY TALKED SEY IF FG DID NOT REVERSE THE PRICE DEY WILL OCCUPY NIGERIA
No comments:
Post a Comment