Thursday, 10 March 2016

PRESIDENT KICKS OUT 184 OVER BUDGET PADDLING

PRESIDENT DON DEAL WITH CIVIL SERVANT WEY ALTER BUDGET  AND NA 184 SUFFER SEY DEY ALTER BUDGET AND NA BUDGET OFFICE HE AFFECTED MOST PLUS THOSE WEY AFFECTED ARE TO VACATE THIER OFFICE IMMEDIATELY

No comments:

Post a Comment