Monday, 21 March 2016

WE DIDNT WITHDRAW CORRUPTION CASE AGAINST ORUBEBE-CCT

CODE OF CONDUCT TRIBUNAL DON YEARN SEY DEY NEVER DROP CORRUPTION CHARGE AGAINST FORMER MINISTER OF NIGER DELTA AFFAIRS,ORUBEBE, BUT NA CHARGE WEY DEY CHARGE HIM DEY SUBSTITUTE  AND NA PERSON WEY DEY SPOKE FOR TRIBUNAL TALKED AM AND HIM NAME BE IBRAHIM  AL HASSAN AND NA MONDAY HE TALKED AM

No comments:

Post a Comment