Friday, 11 March 2016

IF YOU NO WORK YOU NO GO GET PAID IN OGUN STATE

OGUN STATE GOVERNMENT DON TALKED SEY WORKERS WEY NO WORK NOW WILL NO GET PAID AND DEY DON ASKED ALL THE WORKERS TO COME WORK FROM MARCH 14 AND ANY WORKER WEY NO COME ON THAT DAY WILL NOT GET PAID .NA THE HEAD OF SERVICE  MR ADEYEMI SOLA YEARN SO

No comments:

Post a Comment