THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Tuesday, 7 August 2018
VICE PRESIDENT DON SACK LAWAL DAURA
LAWAL DAURA WEY BE OGA PATAPATA FOR DSS DON GO HOME AS ACTING PRESIDENT PROF. YEMI OSINBAJO DON SACK AM AND DEY DON ALSO ARREST AM BECAUSE WETIN HAPPEN THIS MORNING PRESIDENCY KNOW NO ABOUT IT
No comments:
Post a Comment