Tuesday, 24 July 2018

NA LIE U TALK GERMANY FA DON REPLY OZIL

OZIL WEY TALK SEY HE DEY QUIT FOOTBALL WITH GERMANY AFTER HE TALKED SEY DEY RACIALLY  ABUSE HIM AFTER DEY SEE HIM WITH TURKEY PRESIDENT FOR PICTURE AND HE COME OUT TO SEY IF HE PLAY WELL DEY LIKE AM AND IF HE NO PLAY WELL DEY CALLED AM GERMAN TURKEY BUT GERMAN FA DON REPLY AM SEE THIER HERE REPLY

No comments:

Post a Comment