Monday, 8 May 2017

I DEY KAMPE SHEKAU REPLY NIGERIAN ARMY

BOKO HARAM LEADER ABUBAKAR SHEKAU DON TALKED SEY HE DEY KAMPE AND NOTHING HAPPEN TO HIM AS HE MAKE YANGA FOR NEW VIDEO WEY BOKO HARAM PUT OUT HE TALKED SEY HE NO KNOW WHERE ARMY GET INFO SEY DEY DON WOUND AM

No comments:

Post a Comment