THE NIGERIAN AIR FORCE(NAF) DON YEARN PEOPLE OF BENUE SEY DEY WILL PROTECT THIER LIVES AND PROPERTY NA COMMODOR DELE ALONGE WEY BE DIRECTOR OF PUBLIC RELATIONS AND INFORMATION,NAF YEARN AM TO PRESS ON TUESDAY AND HE TALKED FURTHER SEY IT IS THIER DUTY TO SAFE GUARD PROPERTY AND PEOPLE FOR NIGERIA
No comments:
Post a Comment