THE INDEPEDENT NATIONAL ELECTORAL COMMISSION DON TALK SEY DEY DON CLEAR 42 CANDIDATE FOR ELECTION WEY GO HAPPEN FOR KOGI ON NOVEMBER 21 WHILE ELECTION GO HAPPEN FOR DECEMBER 6 IN BAYELSA PLUS NA TWENTY TWO CANDIDATE DEY CLEAR FOR KOGI WHILE DEY CLEAR TWENTY FOR BAYELSA
No comments:
Post a Comment